News, Politics

Ex-Governor Uduaghan Again

Ex-Governor Emmanuel Uduaghan of Delta State is at it again. He recently took to his personal Facebook account advising his critics:

“I don talk wetin I wan talk finish. I don move on. Who get ear make e hear. Make una face how una go fit win election for ground. Nor be for big grammar or social media. Nor waste your time for my matter. Who say na me e dey find, go 1st learn how to close door against smoke. I nor wan be Governor again.”