Entertainment, News

Shan George Is Angry

Popular actress, Shan George is very angry and has bared her mind.

She said: “With all due respect to whoever! Mbok No dey call me for contribution if u no dey call me for work, if u no want make TH@NDER look for u reach ur house o.”

“When my own yawa dey gas for my head nobody dey hear or send, na mama born me too. Selmeat pple. Una kno unasef.”

“When una get acting roles that will bring money, una no dey ever consider me for such opportunities.”

“Even if sey na small role like “waka pass” so I fit see small garri chop with my children, but una no dey give me. When time reach to make donations, una go dey bombard my phone with requests.”

“I just woke up to see that I had been added to 15 WhatsApp groups to gather donations. Most of the people they are requesting donations for never called me for jobs.”

“No one should add me to any support group again, when I was experiencing difficulties, nobody cared.”

See also  Love Like This: New Series On NdaniTV