News, Society

Ayiri Emami Is Angry

Famous businessman, Chief Ayiri Emami is very angry with Oyo State governor, Seyi Makinde and Minister of Education, Tahir Mamman over Alex Timileyi who was beaten to death at Ajayi Crowther University, Oyo State.

He said: “Iprobleme, black hour! Itsekiri. Makinde, I hope say you dey hear me anywhere you dey and the minister for education, whether that minister na my Oga boy (Tinubu).”

“E don happen. E don happen. But they must follow this matter to the latter, if not eh.”

“The boy (late Alex) na prince for Warri. Two areas wey no too good (rival areas) combine born the boy.”

“Anybody wey know the minister of information – E be like the school still dey. By now, the school dem suppose don close am. But we no wan take law into our hands but anybody wey know the minister and Seyi Makinde – You need to act fast.”

“Dem go know me here oo for this pikin wey dem kill for Oyo. I get less talk but we’ll appear in the school. The school will know us. Fine boy like dat? And we never hear from Makinde. Oyo State Government, act fast!”

See also  Sanusi Lamido In Fresh Trouble