Entertainment, News

Uche Ogbodo Explodes

Famous actress, Uche Ogbodo is at it again. This time the screen star has taken to her Instagram page to address whoever it may concern.

She wrote in pidgin English; “Dem say ma I no show my belle! Nah lie oo! I go show ooo. Infact I go shout am from the rooftop say I get belle! No, be wen I born now, dem go say I thief baby or I thief baby picture or I do surrogate.”

“Abeg ooo make Unah see me now oo, nAh me carry my thing! Because I no wan hear them Shoot bird, I’m mama fly when I born nAh only Congratulations.”

“Because E Get As Unah Dey Behave for this Social Media. I no wan hear Yen Yen Yen!”

“Sorry if u can’t read Pidgin, the people I am addressing Understand the message.”

See also  Ngozi Olojeme Arrested