Entertainment, News

Teni Is Angry

Famous musician, Teni (Teniola Apata) is very angry and has taken to her Instagram page to express her rage.

She said: “I come report my sugar daddy to una. My sugar daddy don craze. You get pikin why you no give your pikin to your friends?”

“You say make me I carry my friends come say make all of us enter plane come meet you and your friends for Abuja. Because I resemble pimp?”

“You come say make I send your video enticement. You come send me 1500 [naira] for data. You dey craze?”

“Look at me, do you know how much this hair cost? This hair is a whopping 5 million [naira]. I come tell you say make you send me money, you come dey send me 50k for inside this hot sun.”

See also  DJ Cuppy Opens Up On Teni