Radio star, Nedu Wazobia has left many people dumbfounded with his shocking revelation.
The media personality who narrated his experience with a female chorister said:
“I say I been wan engage the girl. E say why? Say him just gimme make I chop naw. Naim I say no o! Say the girl na virgin e never chop…”
“E shout! E say which virgin? E say sometimes make we no shout so that people wey dey outside no go hear.”
“E say sometimes, say dem go dey all night rehearsal, those our all night rehearsals. Say dem go dey stage. Say the girl, e get one guy wey dey always follow back come see the girl. Say the girl, dem go dey for that sound side for back, back.”
“My brother, fear every girl wey dey choir. Hmmm…eh! No!! Every girl wey dey choir, fear them. But some are wonderful. No, but there are sisters that are very very wonderful.”
“Is not only sisters ooo, brothers are worst.”