Famous musician, Charly Boy is very angry and has bared his mind.
He said; “I thank God sey finally finally our Mumu don dey belleful Us. The “reformed” Boko Haram killers no be the same people dem put for Nigerian Army and police?”
“After you disband SARS where you go put dem. Calling for police reform is a joke, una don see where criminals dey reform criminals.”
“Na me go tell you say dis Government no send anybody. My people e go better make we protect ourselves o.”