Afrobeats star, Burna Boy is very angry with Nigerian bloggers and has threatened to sue them.
He said: “Dat money wey I wan give dem instablog dat time, e be like say na to give like 100 lawyers now.”
“But I know say na hustle everybody dey hustle so e go pain me if I run dat kind tin. Why una dey push me na ?”