Entertainment, News

BBNaija’s Phyna Fights Blessing CEO

Big Brother Naija star, Phyna has attacked Blessing CEO for calling Edo women prostitutes.

Phyna said: “Blessing CEO I nor say make you nor talk oh or chase your clout as usual but I take God beg nor think say you get gbana for head con carry am play come Benin people side.”

“How you go open your yeye mouth say all women for Benin na Ashawo!!! Say no responsible mama, Omo e be like say you don match line o.”

“Where you think say your madness stop na there another person own start… Abi you smoke wrong blunt? Wetin dey work you.”

See also  Afenifere Blasts Miyetti Allah