Entertainment, Society

Small Doctor Reveals Best Kept Secret

Popular musician, Small Doctor has revealed shocking secrets about his life.

He took to his Instagram page to make the confession. He wrote;

“Today I Forgive The Landlady Of #17 Amoo Street Agege. (No Be Say Na She Get The House Ooo, She Inherit 3 Rooms Ni Ooo).????”

“That Woman And Her Sister Use My Eyes And @iam_littledoctor See Shege. All Because I No Pay Her, I Go Pay Agent (Na Her Brother Room I Rent Ooo), 8pm She Don Lock Main Gate (No Going Out Nor Coming In). And I Dey Ride Okada, Dey Do Conductor And Also Dey Sing. I Kuku Leave House For @iam_littledoctor At Age 4/5.”

“Will Only Come Home At Noon To Drop His Feeding Money And Back To My Hustle. Naso She Go Lock @2t_upondeebeatz @2tboyz For Elere Police Station Because Dey Come Greet Me, She Say Dem Dey Sing Abuse Am. __????”

“Na Night My Friends Help Me Pack My Load I No Fit Show. Naso I Pack Go Agbado Station (Ope Ilu). If You Sabi Anybody For That Area (Amoo Str), Ask Them About The House. IYA IBEJI I Won’t Curse You But Mama E Ma Ko Onitiyin Niwaju. iyanu MASHELE SOONEST”

See also  Small Doctor Opens Up